Blog
Your blog category
-
1st Chronicles Chapter 10
As Saul Take Kill hinsef
-
1st Chronicles Chapter 11
David Na Di King of Israel David Take Over Jerusalem 4. David plus all di pipo of Israel march go Jerusalem (wey be Jebus). Na di Jebus pipo dey stay for di land. 5. Di pipo of Jebus con tell David sey, “You no go fit reach here.” But David take over dia strong-house of Zion wey be di City of David. 6. David con tok sey, “Any pesin wey lead di attack against di pipo of Jebus go turn to my chief commander.” So Joab wey be di son of Zeruiah nahin con go first, and he con be di commander. 7. Naso David start to dey live for…