Blog
Your blog category
-
1st Chronicles Chapter 16
Dem Put Di Ark Inside Di Worship-place David Psalm of Tanks-giving 8. Dat day, David give Asaph and hin fellow Levites dis song of tanks-giving to Baba-God: 9. Give tanks to Baba-God, call hin name, make di nations know wetin he don do. 10. Sing to am, sing praises to am; tok about di ogbonge tins wey he don do. 11. Get levels for hin name; make di hearts of those pipo wey dey fyne Baba-God dey happy. 12. Look Baba-God and hin pawa; always dey fyne hin face. 13. Remember di ogbonge tins wey he don do, hin miracles plus judgement wey he don yarn. 14. Oh pikin-pikin-pikin of…
-
1st Chronicles Chapter 17
Wetin Baba-God Promise David Di Prayer of David 16. So king David go inside con sidon for Baba-God front, and he tok sey, “Who I be oh Baba-God my Oga, and which levels my family get—wey you con carry me go far like dis? 17. And as if dis na small tin for your eyes, chai Baba-God, you don still tok about di future of your servant house. You don look me as if I be bigman wey get levels, oh Baba-God my Oga. 18. “Wetin David fit tell you wey pass dis one—for di levels wey you give me, your servant? Becos you sabi your servant. 19. Oh Baba-God,…