Blog
Your blog category
-
1st Chronicles Chapter 18
As David Take Win For Wars David Officials 14. David rule over all Israel, he do tins wit hin church-mind and he do wetin dey right and justice to all hin pipo. 15. Joab wey be di son of Zeruiah nahin dey control di army; Jehoshaphat wey be di son of Ahilud dey in charge of records. 16. Zadock wey be di son of Ahitub plus Ahimelech wey be di son of Abiathar na di priests; Shavsha na di writer. 17. Benaiah wey be di son of Jehoiada nahin dey control di Kerethites plus di Pelethites (David bodyguards), and David sons na chief officials for David side.
-
1st Chronicles Chapter 19
Di War Wit Di Ammonites