Blog
Your blog category
-
Genesis Chapter 35
Jacob Go Back To Bethel Rachel Kpeme 16. Dem travel komot from Bethel—con dey near Ephrath, time con reach for Rachel to born pikin— and she feel pain well-well as she wan born. 17. E con happun sey as she dey for hard labor—di nurse tell her sey, “No let fear catch you, you go born dis baby-boy sef.” 18. She con dey breath her last breath becos she dey die—she name di boy Ben-oni, but hin papa call am Benjamin. So she kpeme. 19. Naso Rachel kpeme, and dem bury her around Ephrath wey dey for Bethlehem. 20. Jacob build block of stone for her grave—wey dey for there…
-
Genesis Chapter 36
Esau Family Di Chiefs Of Edom 15. Na dis be di tribes wey komot from Esau. Esau first son wey be Eliphaz nahin be di ancestors of dis tribe chiefs: Teman, Omar, Zepho, Kenaz, 16. Korah, Gatam, plus Amalek. Na dis be all di chiefs wey come from Elipphaz for di land of Edom, dem be di sons of Esau wife Adah. 17. Esau pikin wey dem dey call Reuel nahin be di ancestor of dis tribes wey be from Edom: Nahath, Zera, Shammah, plus Mizzah. Na dis be all di sons of Esau wife Basemath. 18. Na dis be di sons of Aholibamah wey be Esau wife and…