Blog

Your blog category

  • 1st Chronicles Chapter 26

    Di Pipo Wey Dey Guard Di Gate Di Oda Officials 28. As for di Izharites: Kenaniah plus hin sons nahin dey in charge of di outside business of Israel for di  officers plus judges of Israel. 29. As for di Hebronites: Hashabiah plus hin family-pipo, 1,700 strong men. Na dem dey in charge of all di matas of Israel for di west side of di Jordan; dem dey do Baba-God work and dem dey serve di king. 30. As for di Hebronites: Jeriah nahin be di chief of di Hebronites. Wen di forty years of David as king reach, dem look di history based-on di generations of Hebronites ancestors con…

  • 1st Chronicles Chapter 27

            Leaders of Di Army            Palace Officials 25. Azmaveth wey be di son of Adiel nahin dey in charge of di stores wey dem dey keep beta-beta-tins for di palace. Jonathan wey be di son of Uzziah nahin dey in charge of di store-houses for di field, for inside di cities, for inside di villages, plus di stores wey dey for inside di strong-houses. 26. Ezri wey be di son of Kelub nahin dey in charge of di workers for di king farm. 27. Shimei di Ramathite nahin dey in charge of di grape-farms. Zabdi di Shiphmite nahin dey in charge of di grapes and keeping di wine. 28.…