Blog

Your blog category

  • 2nd Chronicles Chapter 29

    Gift For Building Baba-God House Di Prayer of David 10. David con dey praise Baba-God for front of all di pipo wey gada, he tok sey, “Blessings for you, oh Baba-God, God of awa ancestor Israel, forever and ever. 11. Na you get di greatness, plus di pawa, and di glory, victory, plus levels as King, becos everi-everi wey dey for heaven plus earth belong to you. Na you get di kingdom; and You dey for up as di head of everi-everi. 12. Na from you moni plus beta-beta-tins and levels dey from come; na you be di head of everitin. Na your hand pawa plus strength dey. Na your…