Blog
Your blog category
-
2nd Chronicles Chapter 3
Di Building of Baba-God House Di Design plus Materials 3. Solomon lay di foundation for God house; e long reach [based-on di old standard of measurement] 90 feet, and e wide reach 30 feet. 4. Di room for front, wey dem take dey enta Baba-God house—wide reach 30 feet, di same wideness of di house, and e high reach 30 feet. He cover di inside wit pure gold. 5. He cover di main hall wit boards wey dem make wit fir trees, and he cover am wit fine gold, and dem design dem wit palm trees and chains. 6. He design di worship-place wit fine-fine-stones; di gold wey he use na from Parvaim. 7. He cover di woods for di ceiling of Baba-God house wit gold, and even di doormot, di walls plus doors; and he carve cherubim for di walls. 8. He make di most holy place; e long reach 30 feet, just as di worship place wide reach, and e long reach reach 30 feet. He cover di…
-
2nd Chronicles Chapter 4
Di Properties of Baba-God House