Blog
Your blog category
-
2nd Chronicles Chapter 21
Jehoram As King of Judah
-
2nd Chronicles Chapter 22
Ahaziah As King of Judah Athaliah plus Joash 10.Wen Athaliah wey be di mama of Ahaziah see sey her son don die, she stand up, con kill di whole king blood [royal family]—for Judah. 11.So Jehoshabeath, wey be di daughter of King Jehoram, carry Ahaziah son, Joash, con escape from di rest of di king family-pipo wey dem wan kill. She hide him and di pesin wey dey take care of am, for inside one bedroom. So Jehoshabeath wey be di daughter of King Jehoram, wey be di wife of Jehoiada di priest and sista of Ahaziah, hide am from Athaliah, so dat Athaliah no go kill Joash. 12. He stay for where he dey hide for inside Baba-God house, for six years, as Athaliah dey rule di land.