Blog
Your blog category
-
2nd Chronicles Chapter 27
Jotham As King For Judah
-
2nd Chronicles Chapter 28
Ahaz As King of Judah Syria plus Israel Win Judah 5. So Baba-God hin Oga carry am put for di hand of di king of Syria. Di Syrians win am, and dem carry plenty pipo as prisoners go Damascus. Baba-God still carry am put for di hand of di king of Israel, wey win am, con wound and kill hin army well-well. 6. For just one day, King Pekah wey be di son of Remaliah of Israel kill 120,000 strong sojas for Judah, becos dem fashi Baba-God of dia papa-papa-papa. 7. Zikri, wey be strong man from Ephraim, kill Maaseiah wey be di king son, and Azrikam wey dey in charge of di palace, plus Elkanah di king second-in- command. 8. Di pipo of Israel carry dia brodas (family-pipo) as prisoners; 200,000 wives, sons, and daughters.…