Blog
Your blog category
-
Ezra Chapter 7
Ezra Come Jerusalem King Artaxerxes Letter To Ezra 11. Na dis be di letter wey King Artaxerxes give Ezra wey be priest and writer, man wey sabi di law, con teach di law of Baba-God of Israel. 12. Artaxerxes di king of kings, To Ezra di priest, and teacher of di Law of Baba-God of heaven. Greetings: 13. Now I don make law sey any of di pipo of Israel wey dey inside my kingdom, even di priests plus Levites wey wish to go Jerusalem wit you—fit dey go. 14. Na di king and hin seven advisers dey send you, to ask about Judah plus Jerusalem based-on di Law of…
-
Ezra Chapter 8
Servants For Baba-God House 15. I gada dem near di river wey dey flow go Ahava, and we stay for there for three days. Wen I check among di pipo and di priests, I no see any of di sons of Levit for there. 16. So I call di leaders: Eliezer, Ariel, Shemaiah, Elnathan, Jarib, Elnathan, Nathan, Zechariah plus Meshullam; and even Joiarib and Elnatan—men wey get understanding. 17. So I send dem go meet Iddo wey be di leader of di Levites for Casiphia. I tell dem to tell Iddo di chief, and hin family-pipo, di servants (di Nethinims) of Baba-God house; sey make dem send ministers to us…