Blog

Your blog category

  • Nehemiah Chapter 2

    Artaxerxes Send Nehemiah Go Jerusalem Nehemiah Go Look Jerusalem Walls 11. I go Jerusalem, and afta I stay for there for three days, 12. I komot for night wit some men. I no tell any pesin wetin my God don put inside my heart to do for Jerusalem. Di only animal wey I take na di donkey wey I dey ride. 13. For night I pass di gate for bottom-of-di-mountain, con dey go near di Well of Snakes and di Dustbin Gate—as I dey look di walls of Jerusalem wey dem don break, and e gates wey dem don burn wit faya. 14. So I con move near di Gate…