Blog
Your blog category
-
Nehemiah Chapter 5
Nehemiah Epp Poor Pipo
-
Nehemiah Chapter 6
Plan Against Nehemiah Dem Complete Di Wall 15. So, we complete di wall on di twenty-fifth day of di month of Elul, and na fifty-two days we take complete am. 16. Wen all awa enemies hear about dis tin, wit all di nations wey dey around, dia hand con fall—for dia korokoro eyes, becos dem notice sey we don do di work wit Baba-God epp. 17. For those day sef, di leaders of Judah dey send plenty letters to Tobaiah—and Tobaiah sef bin dey write to dem. 18. Becos plenty pipo for Judah swear oath to am, since na Shecaniah son-in-law—wey be di son of Arah, and hin son Jehohanan…