Blog
Your blog category
-
Nehemiah Chapter 11
Di New Pipo Wey Dey Stay For Jerusalem
-
Nehemiah Chapter 12
Priests plus Levites Dem Bless Di Wall of Jerusalem 27. Wen dem dey bless di wall of Jerusalem, dem carry di Levites from everi where wey dem dey stay come Jerusalem to celebrate di dedication wit happiness—wit songs of tanksgiving and wit (music instruments) music cymbals, harp plus lyres. 28. Di sons of di singers gada demsef togeda from di areas around Jerusalem, and from di villages of di Netophathites, 29. Even from di house of Gilgal, and from di area of Geba and Azmaveth, becos di singers don build villages for demsef around Jerusalem. 30. Wen di priests plus di Levites don do ritual to make demsef pure, wit…