Blog
Your blog category
-
Esther Chapter 2
Esther Turn To Queen Mordecai Save Di King Life 19. Wen dem gada di virgins di second time, Mordecai bin dey sidon for around di king gate. 20. But Esther keep her family background and where she come from—as secret, just as Mordecai bin tell her, so she kontinu to follow wetin Mordecai tok as she bin dey do wen she dey grow up. 21. Wen Mordecai dey sidon for di king gate, Bigthana plus Teresh wey be two of di king officers wey dey guard di doormot con dey vex for di king, and dem plan codedly to kill King Ahasuerus. 22. But Mordecai con know about di…
-
Esther Chapter 3
Haman Plan To Kill Di Jews