Blog
Your blog category
-
Esther Chapter 4
Mordecai Beg Esther To Epp
-
Esther Chapter 5
Esther Ask Di King For Favour Haman Para For Mordecai 9. Haman komot dat day dey happy wit high spirit. But wen he see Mordecai for di king gate, con observe sey he no stand up or show fear for hin front, he con dey vex well-well for Mordecai. 10. But Haman hold hinsef and he go house. He call hin padi, plus Zeresh, hin wife. 11. Haman con dey make-mouth to dem about di plenty moni wey he get, hin plenty sons, and all di tins wey di king don take promote am—and how di king take give am levels pass all di oda princes and servants. 12. Haman…