Blog

Your blog category

  • Esther Chapter 9

    Di Jews Scata Dia Enemies Di Festival of Purim 18. So di Jews wey dey for Shushan gada demsef togeda on di thirteenth and fourteenth day, and dem rest on di fifteenth day, naso dem turn am to day of celebration plus happiness. 19. Nahin make Jews wey dey live for di villages, for towns wey no get wall—dey observe di fourteenth day of di month of Adar—as holiday for happiness plus flexing. Na good day, and na day wen pipo dey send gifts to demsef. 20. Mordecai write all dis tins wey happun, and he send letters to all di Jews tru-out all di areas of king Ahasuerus, wey…