Blog

Your blog category

  • Job Chapter 2

    Job Face Test Again Job Three Padi 11. Now wen Job three padi hear all di evil tins wey happun to am, all of dem come meet Job from dia own place; Eliphaz di Temanite, plus Bildad di Shuhite, and Zophar di Naamathite; dem don arrange togeda to come cool Job down, and to come greet am. 12. Wen dem look from far, and dem no even know sey na Job be dat becos he don change, naso dem raise dia voice, con dey cry, dem tear dia clothes, con dey throw dust for dia heads and dem face heaven. 13. So dem sidon wit am for ground—for seven days…