Blog

Your blog category

  • Job Chapter 7

    Job Kontinu: E Be Like Sey Life Empty Job Cry To Baba-God 6. “My days fast pass weaving-machine, and I dey spend my days wit-no hope. 7. Oh remember sey my life be like breeze: my eyes no go see beta tin again. 8. Di eyes of pesin wey don see me before—no go see me again: your eyes dey on me, and I no go dey again. 9. As cloud take dey fade and vanish komot, naso pesin wey dey enta grave—no dey come up again. 10. He no go go back to hin house, and hin place no go know am again. 11. So I no go hold…