Blog

Your blog category

  • Job Chapter 24

    Job: Why Wicked Pipo No Dey Receive Punishment [Zophar] 18. Plenty-water nahin dey sweep evil pipo komot, and Baba-God don curse dia land. Dem no dey go work for dia grape-farm again. 19. As snow take dey vanish for heat and hot weather, naso grave take dey chop sinners. 20. Even hin mama go forget am; worms go chop am sharp-sharp, pipo no go remember am again and wickedness go break like tree. 21. Dem dey do ojoro for woman wey no get any son to epp her, and dem dey treat widow anyhow. 22. Baba-God dey use hin pawa take drag strong men komot; even though he dey rise…