Blog
Your blog category
-
Job Chapter 26
Job: Who Fit Understand Baba-God Levels As King
-
Job Chapter 27
Job Maintain Hin Pure-heart [Zophar] 13. Na dis be di portion of wicked man from Baba-God, and di destiny of pipo wey dey oppress pipo, wey dem go receive from Baba-God Almighty. 14. Dem fit get plenty sons, but na sword go kill dem for war, and dia pikin no go dey belleful. 15. Disease go kill those wey survive—and dia widows no go cry for dem. 16. Evil pipo fit gada silver like dust, and fit keep plenty clothes like clay; 17. He fit gada dem, but na pipo wey get clean-heart go wear am, and na innocent pipo go divide di silver. 18. Wicked pipo dey build house…