Blog

Your blog category

  • Genesis Chapter 47

    Josehp Na Di Govnor Of Egypt Joseph Settle Di Hunger For Di Land 13. Food no con dey for di whole area becos di hunger for di land serious well-well. Both Egypt and Canaan turn to waste becos of di hunger. 14. Joseph collect all di moni wey dey for Egypt and Canaan—di moni wey dem use take buy food from hin hand, and he carry di moni come Pharaoh palace. 15. Wen all di pipo moni finish for di land of Egypt and Canaan, di whole of Egypt come meet Joseph, con tell am sey, “Give us food, why we go die for your front? We don spend all…