Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 3
Baba-God Send Moses Go Egypt
-
Exodus Chapter 4
Baba-GodGive Moses Pawa Moses Go Back To Egypt 18. So Moses go back to meet Jethro wey be hin fada-in-law, con tell am sey, “Abeg let me go, so dat I fit go meet my pipo wey dey for Egypt to see if dem still dey alive.” So Jethro tell Moses sey, “Dey go wit peace.” 19. Naso Baba-God tell Moses for Midian sey, “Dey go back to Egypt, all di men wey wan kill you don kpeme.” 20. So Moses carry hin wife and hin son put for donkey, con go back to di land of Egypt. And Moses carry di Baba-God walking-stick for hin hand. 21. Naso Baba-God…