Blog

Your blog category

  • Exodus Chapter 5

    Moses plus Aaron Meet Pharaoh Baba-GodPromise To Save Israel 22. Moses go back to meet Baba-God, con tok sey, “Chai Baba-God, why you con carry evil wahala meet dis pipo? Na wetin make you send me be dis? 23. Since I go meet Pharaoh to follow am tok wit your name, na kasala he don carry put on di pipo, and you neva save your pipo at all.”

  • Exodus Chapter 6

    Baba-God Promise Israel Again Moses And Aaron Family 15. Na dis be di head of dia papa houses: Di son of Reuben—wey be di firstborn of Israel; Hanoch, and Pullu, Hezron, Carmi; na dis be di family of Reuben. 14. Na dis be di sons of Simeon: Jemuel, and Jamin, plus Ohad, and Jachin, and Zohar, Shaul—wey be di son of one Caanan woman—na dis be di families of Simeon. 17. Na dis be di names of di sons of Levi, based-on dia generations; Gershon, plus Kohath, and Merari, and Levi live for hundred and thirty seven years. 18. Na dis be di sons of Gershon: Libni and Shimi—based on…