Blog
Your blog category
-
Psalm Chapter 109
Dis Na Cry For Justice 2. wicked men and wayo-pipo don bad-mouth me; dem don lie for my head wit dia lie-lie tongue. 3. Dem surround me wit badbelle yarning, dem dey fight me for no reason. 4. Dem carry mata put for my head to pay for di love wey I show dem, but I dey pray well-well. 5. Dem use evil take pay me back for di good tins wey I do for dem as dia padi, and dem use hate take pay me back for my life. 6. Choose evil man wey go fight my enemy; make pesin wey go put mata for hin head stand for…
-
Psalm Chapter 110
Di King Wey Baba-God Choose 2. Baba-God go stretch your pawaful kingdom from Zion, you go rule among your enemies. 3. Your sojas go ready to serve wen di day of fight reach, inside di holy beauty, from wen morning break: di strength of di youth belong to you. 4. Baba-God don swear and he no go change hin mind: “You be priest forever for di line of Melchizedek.” 5. Baba -God dey for your right hand—he go kill kings on di day wey he dey vex. 6. He go judge di nations, he go full everi where wit deadbody. He go kill di leaders of plenty kontris. 7. He…