Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 11
All Firstborn Must Kpeme
-
Exodus Chapter 12
Di Festival of Bread Wit-no-yeast 15. “For seven days, una must no chop any bread wey dem make wit yeast—chop only bread wey dem no make wit yeast. On di first day, make una komot all di yeast wey dey for una house, becos for dat seven days, if any pesin chop bread wey get yeast—I no go reason dat pesin as one of my pipo. 16. On di first day and on di seventh day sef, una must meet for worship. Make no pesin work on those days, but una fit make una food. 17. Make una celebrate dis Festival of Bread wit-no yeast, to make una remember sey…