Blog

Your blog category

  • Psalm Chapter 141

    Dis Na Prayer To Keep Me From Evil 2. Accept my prayers like incense wey dem set for you; as I raise my hand up, make e be like evening sacrifice! 3. Oh Baba-God, control my mouth; guard di door of my lips. 4. Make my heart no shift go look evil tin, or to practice wickedness wit pipo wey dey do evil tins, no let me follow dem chop dia mende- mende food. 5. Make good man nack me—na kindness to me; make he correct me—na beta ororo for my head. My head no go reject am, becos my prayers always dey against evildoers and badbelle pipo. 6. Dem…

  • Psalm Chapter 142

    Wen Wahala Dey 2. I pour out my complain for Baba-God front, and I tell am all my palava. 3. Wen my spirit bin taya inside me, na you dey watch my way. Men don hide trap for di road wey I dey waka pass. 4. I look my right hand con see sey no pesin dey reason me! I no get where I dey hide my head, no- pesin care about my soul. 5. Oh Baba-God, I cry to you; I tok sey, “Na you I dey hide my head put, na you be my own for di land of di living.” 6. Listen to my cry, I dey…