Blog
Your blog category
-
Psalm Chapter 149
Dis Na Hymn Of Praise 1. Praise Baba-God, sing new song for Baba-God, and sing about hin praise for where hin holy-pipo gada put. 2. Make Israel happy for di God wey make am; make di pipo of Zion dey happy for dia King. 3. Make dem praise hin name wit dancing, and make dem praise am wit sheke-sheke, plus harp. 4. Baba-God belle dey sweet am for hin pipo, he go use salvation take make low-key pipo fine. 5. Make di holy-pipo happy wit levels, con sing out on top of dia beds. 6. Make Baba-God high praise dey for dia mouth, and make sword wey get two side…
-
Psalm Chapter 150
Praise Baba-God