Blog
Your blog category
-
Proverbs Chapter 31
Di Words of King Lemuel
-
Ecclesiastes Chapter 1
All Na Vanity Solomon Own Experience 12. Me di preacher be king of Jerusalem. 13. And I calm down to put-mind to fyne wisdom about everitin wey pipo dey do under heaven: serious load and wahala nahin Baba-God don give men pikin wey go give dem wahala—to make dem busy. 14. I don see evertin wey pipo dey do under di sun; dem no get meaning (vanity)—e be like wen pesin dey pursue breeze. 15. Wetin don bend no fit straight, and you no fit count wetin dey miss. 16. I reason for inside my heart, con tok sey, “See, I don be great man, con wise more-more pass…