Blog
Your blog category
-
Ecclesiastes Chapter 6
Life Is Not All About Di Moni
-
Ecclesiastes Chapter 7
Di Value Of Wisdom Where Human Being Wise Reach 15. I don see everitin for di day of my life wey no-make-sense (vanity): good man wey die becos he do di right tin, and wicked man wey dey live long inside hin wickedness. 16. No over dey do holy-holy, and no over wise [over-sabi]; why you wan kill yoursef? 17. No too dey do wickedness anyhow, and no be mumu; why you wan die before your time? 18. E good make you hold one warning and and no let di oda one go; becos pesin wey dey fear and worship Baba-God go follow di two warnings. 19. Wisdom dey…