Blog

Your blog category

  • Ecclesiastes Chapter 8

              Fear Baba-God 10. I don still see wicked pipo wey dem bury. Dem [senior-men] bin dey always enta and come out from Baba-God house, and pipo soon forget dem for inside di city where dem do all dis tins! Dis tin sef no-make-sense [na vanity]. 11. Wen fast judgement against evil mata no dey, naso di son of men go set dia hearts to dey fully do evil tins. 12. Even though sinners dey do evil tins one hundred times, and he dey live long, but I know sey e go surely beta for pipo wey dey fear Baba-God, and wey dey respect am. 13. But e no go…

  • Ecclesiastes Chapter 9

    Both Good Plus Bad Pipo Go Kpeme  Chop-life 7. Mind your business, chop your bread wit happiness, and drink your wine wit celebration for your heart, becos Baba-God dey accept your work now. 8. Make your cloth be always white, and always rob cream for your head. 9. Live wit happiness wit your wife wey you love for all di days of your life wey no-make-sense—wey Baba-God don give you for under di sun—all your days wey no-make-sense (days of vanity); becos na dat be your portion for dis life, and for di work wey you dey do under di sun. 10. Anytin wey you hand dey do, do am…