Blog
Your blog category
-
Ecclesiastes Chapter 10
Wisdom and Mumu
-
Ecclesiastes Chapter 11
Cast Your Bread On Top Of Plenty Water Enjoy Your Years 7. Light true-true sweet, and na beta tin for di eyes to see di sun. 8. But if man live for plenty years and he happy for all hin days; but make he still remember di days of darkness, becos those days go plenty. Notin go make-sense (na vanity). 9. Oh young man, happy for di days wen you youth. Follow wetin your heart want and wetin your eyes see: but know sey Baba-God go judge everitin wey you dey do. 10. So komot sadness from your heart, and komot evil tins from your body: becos your youth age…