Blog

Your blog category

  • Songs of Solomon Chapter 4

         Solomon Dey Praise Hin Love Di Woman 16. Oh north breeze, wake up; oh south breeze, come! Blow my garden, so dat di spices go flow out. Make my love enta inside hin garden, con chop hin finest fruits!”

  • Songs of Solomon Chapter 5

    Solomon Di Woman Dey Fyne Her Love 2. I bin dey sleep but my heart no gree sleep: na di voice of my love wey dey knock, wey tok sey, “Open for me my sista, my love, my dove, my pure girl: becos my head don full wit dew, and my dada don full wit di rain wey fall for night. 3. I don komot my cloth; how I go take wear am back? I don wash my legs, how I go con stain dem? 4. Naso my love put hin hand for di hole of di door, and my heart move for am. 5. I stand up to open…