Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 17
Water Flow From Rock Dem Win Amalek 8. So di pipo of Amalek come fight wit Israel for Rephidim. 9. Moses con tell Joshua sey, choose pipo out of di men and make una go out to fight wit Aamlek; tomorrow I go stand on top of di hill wit Baba-God walking-stick for my hand. 10. So Joshua do wetin Moses tell am to do, he con go fight wit Amalek. Moses and Aaron, plus Hur con go on top of di hill. 11. And e happun sey as Moses raise up hin hand—Israel con dey win; but wen he put hin hand down—naso Amalek con dey win. 12. But…
-
Exodus Chapter 18
Di First Judges