Blog

Your blog category

  • Songs of Solomon Chapter 6

    Di Woman 2. My love don go hin garden, to di beds of hin spices, where he go feed hin animals, con gada lily flowers. 3. I belong to my love, and my love belong to me. He dey feed hin sheep among lily flowers. Di Man 4. You fine well-well, oh my love, like Tirzah, you fine like Jerusalem, you dey make me wonder like armies wey carry flags. 5. No look me again, becos your eyes don cover me, your hair be like plenty goats wey just show-face from Gilead. 6. Your teeth be like sheeps wey dem just baff, your smile pure well-well, everi one of dem…

  • Songs of Solomon Chapter 7

    Di Man Dey Praise Di Woman Di Woman Promise Her Love 10. I belong to my love, and na me he dey tink about. 11. Come my love, make we komot go di field; make we go lodge for inside di villages. 12. Make we wake up for early mor-mor, con go di grape-farms; make we go see if di vine trees don dey grow, make we go see if di small grapes don show-face, and if di pomegranates don dey grow. Na for there I go give you all my love. 13. Na for there di mandrakes dey give dia scent, and di finest fruits go dey for awa…