Blog
Your blog category
-
Isaiah Chapter 4
Wetin Remain For Zion
-
Isaiah Chapter 5
Di Song of Di Grape-farm Wahala For Wicked Pipo 8. Wahala for una wey dey buy plenty house and plenty land, until place no go dey for oda pipo to live, and na only you go live for di land. 9. I hear as Baba-God Almighty dey tok sey, “True-true, many houses go empty, even fine-fine houses go dey wit no pesin to live inside dem. 10. Ten acres of grape-farm no go produce six gallons of wine. Ten baskets of seed go produce only one basket of food. 11. Wahala for di pipo wey dey wake up for early morning so dat dem go fit drink ogogoro; we dey…