Blog
Your blog category
-
Isaiah Chapter 6
Isaiah Vision About Baba-God Inside Hin Levels Baba-God Send Isaiah 8. I con still hear Baba-God voice tok sey, “Who I go send, and who go go for us?” Naso I tok sey, “I dey for here, send me.” 9. Baba-God con tok sey, “Go tell dis pipo sey, ‘Una dey hear, but dem no understand, una dey look, but una no fit really see anytin.’ 10. Make di hearts of dis pipo dull, and make dia ears dey heavy dem, and close dia eyes, or dem go see wit dia eyes, con hear wit dia ears, and understand wit dia heart, con change, and dem go heal.” 11.…
-
Isaiah Chapter 7
Message For King Ahaz Di Prophecy About Emmanuel 10. But Baba-God con follow king Ahaz tok again sey, 11. “Ask for sign from Baba-God your Oga, ask from inside ground or from up-up.” 12. But Ahaz ansa am sey, “I no go ask and I no go fit tempt Baba-God.” 13. Naso he tok sey, “Make you listen now oh house of David, abi na small tin make pesin dey disturb man, but una go disturb my God sef? 14. Na Baba-God hinsef go give una sign. See virgin go get-belle, con born baby-boy, and she go name am Immanuel. 15. He go chop butter and honey so dat he…