Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 20
Di Ten Commandments Di Law Of Baba-God Altar 22. Baba-God con tell Moses sey, “So make you tell di pikins of Israel sey, ‘Una don see sey I follow una tok from heaven. 23. Make una no make gods of silver, or gods of gold. 24. Build altar for me wit mud and sacrifice burnt offerings plus peace offerings on top of di altar—plus una sheep, goats, plus una malu. I go come down to bless una for any where wey I choose for una to worship me. 25. If una make altar for me wit stone, use only natural stone wey dem neva cut, becos wen una use chisel…
-
Exodus Chapter 21
Di Law About Servants Law Against Fight-fight 12. Any pesin wey nack pesin and di pesin con die, dem go surely kill am sef. 13. But if di pesin kill by mistake but Baba-God allow di tin happun, make di pesin escape go di place wey I choose for una—and di pesin go dey safe for there. 14. But if pesin plan to kill hin neighbour, and he kill am wit style, make dem kill am sef—even if di pesin run go hide for my altar. 15. Any pesin wey kill hin papa or mama, make dem surely kill am. 16. Any pesin wey kidnap pesin, con sell am, if…