Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 22
Laws To Protect Properties Law For Human Being To Relate Wit Demsef 16. And if man use sweet-mouth take hold babe for work, babe wey he neva marry, and he con climb her, he go surely take her as hin wife. 17. If her papa no wan gree give her to am for marriage, he go pay moni based-on di bride-price of virgins. 18. Make you no let witch dey alive. 19. Make dem kill any pesin wey sleep wit animal. 20. Any pesin wey sacrifice to any god apart from Baba-God—go surely scata. 21. No make stranger vex, or oppress am, becos una bin live for Egypt as…
-
Exodus Chapter 23
Justice For Everi Pesin Laws About Sabbaths 10. Na six years una go hustle for di land, and una go gada una fruits, 11. but make una let di seventh year rest, and no harvest anytin wey grow for di land, so dat poor pipo fit chop, and di animals go chop anytin wey remain. Na di sametin una go do to una grape-farm and una olive farm. 12. Do your work for six days, con rest on di seventh day, so dat your malu plus your donkey fit rest, and di sons of your house-girls, and di strangers—so dat gem go fit chill. 13. Make una calm down to…