Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 28
Di Clothes For Di Priests Di Priest-Cloth 5. Use only gold plus fine linen wey dem weave wit blue, purple, and red thread.” 6. Make dem make di priest-cloth wit gold, blue, purple and red thread, wit fine linen wey dem weave wit design. 7. Make e get two hook for di two shoulders, wey dem go fit use take tie am, and make di hook dey for di two sides. 8. And fine belt wey dem make wit di same material: fine linen wey dem weave, and wey dem design wit thread—gold, blue, purple, plus red thread. 9. Carry two onyx stones and make you carve di names of…
-
Exodus Chapter 29
Di Offering Wey Dem Dey Give Everi Day 38. Dis na wetin you go dey give for di altar; Everi day and forever, sacrifice two lambs wey be one year old. 39. Sacrifice one of di lambs for morning and di oda one for evening. 40. Use 2 kg of fine flour mix wit one liter of ororo take give everi single lamb, and pour out one liter of ogogoro (wine) as drink offering. 41. Sacrifice di second lamb for evening, and give di same seed offering of flour wit am, olive ororo, plus wine—just like you do for morning. Na sweet scent, na offering wey dem make to Baba-God…