Blog

Your blog category

  • Exodus Chapter 30

    Altar For Incense Di Census Offering 11. Baba-God con tell Moses sey, 12. “Any time wey you count di pipo of Israel, everi man wey you count must pay moni to Baba-God for hin life, so dat no kasala or disease go come meet di pipo as you dey count dem. 13. Everi pesin wey dem count go give small silver as holy offering to Baba-God. Na half silver coin based-on di standard weight (half silver coin na twenty gerahs). 14. Everi pesin wey dem dey count—everi man wey be twenty years go up nahin go give dis offering to Baba-God. 15. Make bigman no pay more, and make poor…

  • Exodus Chapter 31

    Bezalel Plus Oholiab      Di Sabbath 12. Naso Baba-God tell Moses sey, 13. “Tell di pipo of Israel sey, ‘Una must keep my Sabbath. Na dis go be sign between una and me tru-out una generations, so dat una go sabi sey na me be Baba-God wey dey make una holy. 14. “Keep di Sabbath becos e holy for una. Dem must kill any pesin wey spoil di Sabbath. Dem must cut any pesin komot—wey work on di Sabbath. 15. Make una hustle [work] for six days, but di seventh day na Sabbath of rest—wey holy for Baba-God. Dem must kill any pesin wey work on Sabbath. 16. Make all…