Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 36
As Dem Take Build Di Worship-place Di Pipo Give Yanfu-yanfu 2. Moses call Bezalel plus Oholiab and everi pesin wey get skill wey Baba-God don give pawa, and wey get open-mind to come do di work. 3. Moses give dem all di offerings wey di pipo of Israel bring to do di building work of di holy place. And di pipo kontinu to dey bring offering wit open-heart everi morning. 4. So all di artists wey dey do all di work for di holy place—leave dia work, 5. con tell Moses sey, “Di pipo dey bring materials pass wetin we need for di work wey Baba-God tell us to…
-
Exodus Chapter 37
Di Ark Di Table 10. He use shittim wood take make di table, e long reach 36 inches, con wide reach 18 inches, and e high reach 27 inches. 12. He cover am wit pure gold, con put gold border round di corners. 13. He make rim wey wide reach 3 inches round am, con put gold border round di rim. 14. He make four rings wit gold, con put dem for di four corners for di legs side. 15. He put di rings to hold di poles for carrying di table near di border. 16. He make di poles for carrying di table wit shittim wood, and he cover…