Blog
Your blog category
-
Leviticus Chapter 4
Sin Offering
-
Leviticus Chapter 5
Guilty Offering Law of Guilty Offering 14. Baba-God con tell Moses sey, 15. “If any pesin no know, con commit sin by not giving di payment wey dey holy to Baba-God, di pesin go bring e repayment offering to Baba-God. Ram wey no get scratch for body, or di pesin fit buy one wey get di same value based-on di official weight of silver. 16. Di pesin must make di payment wey he no gree make—wey dey holy to Baba-God, con pay extra 20 percent. Di pesin go give di priest, and di priest go prepare di ram as sin offering to komot hin sin, and Baba-God go forgive…