Blog

Your blog category

  • Leviticus Chapter 6

    Laws About Di Offering Wey Dem Burn, Di Seed Offering, Plus Sin Offering Di Law of Di Offering Wey Dem Burn 8. Baba-God con tell Moses sey: 9. “Tell Aaron and hin sons sey: Na dis be di law of di burnt offering: Dem must leave di burnt offering on top of di altar tru-out di night until di next morning, and di faya for di altar must dey burn all night. 10. Naso di priest go wear hin linen priest-cloth and di linen short-nika, and di priest go carry di ashes wey di faya don burn wit di burnt offering for di altar, and he go put dem near…

  • Leviticus Chapter 7

    Di Law Of Di Guilty Offering Di Law of Di Peace Offerings 11. “Na dis be di law of di sacrifice of peace offerings wey pesin wan bring to Baba-God: 12. “If na di offering of tanks-giving, den he go bring dis tins along wit di sacrifice of tanks-giving, cakes wey dem make wit no yeast and wey dem rob wit ororo, and thin cakes wey dem make wit no yeast, plus cakes wey dem blend wit fine flour and wey dem mix wit ororo. 13. Along wit hin peace offering of tanks-giving [di cakes] he suppose bring offering wit bread wey dem make wit yeast. 14. Make he carry…