Blog
Your blog category
-
Genesis Chapter 9
Di Agreement of Di Rainbow Noah Sons 18. And Noah sons wey komot from di ark [boat] na, Shem, Ham, plus Japheth: and Ham nahin be di papa of Canaan. 19. Na di three sons of Noah: and na dem nahin born full1 di whole earth. 20. Noah con start to dey farm, he con plant grape farm. 21. So he drink from di wine con high, naso he naked for inside hin tent. 22. Ham wey be di papa of Canaan see hin papa nakedness, con go tell hin two brodas for outside. 23. So Shem and Japheth carry cloth to cover dia papa nakedness, dem turn face back, and…
-
Genesis Chapter 10
Di History of Noah Family