Blog

Your blog category

  • Leviticus Chapter 14

    Cleaning of Leprosy From Pesin Di Cleaning of House Wey Leprosy Dey 33. So Baba-God tok to Moses and Aaron sey, 34. “Wen una enta di land of Canaan, wey I dey give una as una property, and I con put leprosy for di house of dat land wey I don give una as una property, 35. di owner of di house must go tell di priest sey, ‘I don see sometin wey be like leprosy for my house.’ 36. Di priest go con tok sey make dem pack everitin komot from di house before he go come see am—so dat everitin wey dey for inside di house no go…