Blog
Your blog category
-
Leviticus Chapter 22
Baba-God Offerings Dey Holy Sacrifice Wey Baba-God No Like 17. Naso Baba-God tell Moses sey, 18. “Tell Aaron and hin sons, plus all di pikin of Israel—tell dem sey: ‘If any one of una wey be from Israel or foreigner wey dey stay for Israel carry gift come give Baba-God for burnt offering, either to keep hin promise wey he make to Baba-God or maybe na offering from hin free-mind, 19. Una must bring animan wey no get comma for body, from una malu, sheep or goats. 20. Baba-God no go accept am from una if una bring any one come, wey get comma for body. 21. Wen any pesin…
-
Leviticus Chapter 23
Festivals For Baba-God Di Sabbath 3. “Na six days dey wey you fit work, but di seventh day na di Sabbath of rest, na di day of holy meeting. Make una no do any work, any where wey una dey stay; na Sabbath of Baba-God. Di Passover and Bread Wit No Yeast 4. Na dis be di festivals wey Baba-God don choose, di holy meeting wey una go confam for di right times: 5. Di Passover of Baba-God dey start for evening of di fourteenth day of di first month. 6. On di fifteenth day of di same month, start di Festival of bread wit no yeast—to Baba-God. Una must…