Blog
Your blog category
-
Leviticus Chapter 24
Taking Care of Lamps For Di Worship-place Di Sample Bread 5. Una must bake twelve bread from di best flour, and una must use 2kg of fine flour for everi single bread. 6. Put di bread for two rows, six for one and six for di oda one—on di table wit pure gold, wey dey for Baba-God front. 7. Put some pure incense for di two rows, so dat e go dey on di bread as sample, as offering wey dem make wit faya for Baba-God. 8. Sabbath afta Sabbath, una must set dis bread for Baba-God front everi time, as gift from di pipo of Israel. Dis na everlasting…
-
Leviticus Chapter 25
Di Sabbath Year Di Year of Di Jubilee 8. Count seven Sabbath years—seven times seven years—so dat di seventh Sabbath year go reach fourty nine year. 9. Den make una sound di Jubilee trumpet for everi where, on di tenth day of di seventh month; on di day of di ceremony to clean una sins—nahin una go sound di trumpet for di whole land. 10. Make una separate dis year as holy year, na time for freedom for di whole land and for all di pipo wey dey stay for di land. Na jubilee year for una, na year wen una go back to di land wey belong to una…