Blog

Your blog category

  • Leviticus Chapter 26

    Blessings For Obeying             Punishment For Disobeying 14. “But if una no gree listen to me, con do all dis tins wey I dey yarn una to do, 15. and if una fashi my words, con hate my laws, and una no gree do all di tins wey I tell una to do, but una con break my agreement, 16. naso I go do dis tin to una sef: I go carry kasala come meet una, disease wey no get cure, and fever wey go blind una—con cos pain for una heart. Una go plant seed in vain, becos una enemies nahin go chop am. 17. I go put my…