Blog
Your blog category
-
Number Chapter 3
Dem Separate Di Levites [Aaron Sons] Di Levites Go Serve For Di Worship-place Census For Di Worship-place Di Firstborn Plus Di Levites 26. “Baba-God con tell Moses sey, “Count all di firstborn wey be boys for Israel, wey be from one month old go up, and write dia names down. 27. You must keep di Levites for me to replace di firstborn sons of Israel; na me be Baba-God. And dem must keep di animals of di Levites for me, to replace di firstborn animals of all di pipo of Israel.” 28. So Moses count all di firstborn of all di pikin of Israel, as Baba-God tell am. 29. Di…
-
Numbers Chapter 4
Di Work of Di Sons Of Kohath Di Work Of Di Sons Of Gershon 21. Naso Baba-God tok to Moses and Aaron, sey, 22. “Count all di Gershonites by dia families and by dia papa house. 23. Count all di men from thirty to fifty years old, wey fit serve for di work inside di worship-place. 24. “Na dis be di work of di families of di Gershonites; na to serve and carry dia load. 25. Na dem go carry di curtains of di worship-place, di tent of di worship-place, di cover, and di cover of di badger skin wey dey on am, di curtain of di doormot of di…