Blog

Your blog category

  • Numbers Chapter 5

    Keeping Di Camp Clean Payment For Wrong 5. Baba-God con tell Moses sey, 6. “Tell di pipo of Israel sey: ‘Wen man or woman betray Baba-God by doing wrong tin to anoda pesin, dat pesin dey guilty, 7. di pesin must confess di sins wey e don commit. He must pay back fully for di wrong wey he do, and he must add five percent join am, con give am to di pesin wey he don do wrong tin to. 8. But if dat pesin don die and he no get family-pipo wey dem fit pay for di wrong tin, di payment go belong to Baba-God, and he must give…

  • Numbers Chapter 6

    Di Law Of Pesin Wey Separate Hinsef For Baba-God [Nazirite] Aaron Blessing 22. Baba-God con tell Moses sey, 23. “Tell Aaron and hin sons, sey, ‘Naso you go take bless di pipo of Israel. Tell dem sey: 24. “ ‘Baba-God bless you and he go protect you; 25. Baba-God go make hin face shine on you, con show you hin grace; 26. Baba-God go turn face you, con give you peace.” ’ 27. “So dem go put my name on di pipo of Israel, and I go bless dem.”